flashback film, Lagos Na Wah!: You self follow look the film? Talk the year wey you look am.

If you dey read dis post and you no follow look dis film wey dem dey call Lagos Na Wah! Na him be say you never reach 18years, you no be nigeria or e fit be like say you grow for yankee!...PicsArt_10-31-11.06.00.png

Talk onething wey dis film just make you remember

Lagos Na Wah Na one kind old film wey be say i look wen some people papa dem still dey Use black and white t.v.
Na the film wey be say if i dey look i dey forget say dem send me message,
Na the kind film wey be say if we dey look, person slippers must lose.
Na kind Film wey no dey belle food us, we fit look am like 100 times in a day dat time

As i just look de film now i come remember when things still dey better for nigeria.

I dey Thank una well-well as you follow read this bost.

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 54414.30
ETH 2295.54
USDT 1.00
SBD 2.30