ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoHAPPY CHRISTMAS MY PEOPLE DEM.Happy christmas, STEEM Happy christmas, STEEM BACK DOLLARS (SBD) Happy christmas, STEEM POWER Happy christmas…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoHappy christmass in advance, As He remain 5 days From Today.Helo my people dem, Wetin we dey prepare for, done dey For one corner dey wait. Today na 20 of december month and…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoWetin i dey miss? 1Steem now na $3.24 and 1sbd na 13.48. This Holiday go sweet.I greet all my people them, both People wey dey miss me, people wey no miss me and all the people wey i miss. Infact i…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoNigeria Pidgin Proverb.English interpretation na A naked man cant have his hands in pocket. Loose translation: You can't do something if…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoREMEMBARANCE: Some Kind play wey We play As pikin wey dem born for NigeriaMy people for steemit, i dey greet all of una. I don dey miss una well-well. As e dne tey wey i show here last. I wan…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoMistakes get LevelsI salute all my padi and my oga dem, wey dey read dis my tori, Imagine say my shop na like 20km from my house but…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoPidgin English proverb.My own interpretation for english na A Goat fed by many men will one day die of hunger.. I Thank you well-well…ionlyspeakpidgin resteemedsamminator (75)in #pidgin-english • 7 years agoAfrica; The Place Where Dem Born Pikin Of Civilization (In Nigerian Creole: Pidgin English)The total SBDs wey go come outside from dis post, I go transfer am enter the account of @genesis-project (dis na one…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoMeme: Talk wetin fit make man do face like disionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoSteemit Logo done dey different from steem logo from now[New Logo na steemit the old one na for steem.] I troway salute for all my oga dem wey dey read my post. Make i…ionlyspeakpidgin resteemedsteemitblog (77)in #logo • 7 years agoThe New Steemit Logo is Here!As you’ve probably noticed, things are looking quite different on steemit.com. We’ve been working on these changes for…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoflashback film, Lagos Na Wah!: You self follow look the film? Talk the year wey you look am.If you dey read dis post and you no follow look dis film wey dem dey call Lagos Na Wah! Na him be say you never…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoYour future na now. Another Patient Dog don dieDem say na the dog wey get chill dey chop the meat wey big pass. E depend ooo, Patient dog go dey one side dey look…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoFrom Ponzi To steemit: See How ponzi take bless meMy people, i greet all of una wey dey read my post. Una Happy Sunday ooo. I pray for church today make blessing and…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoI better pass my neighborFor my country here, Wetin we dey call this small gen na i betta pass my neighbor If no be for dis gen, hehn…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoI Win Something from @destinysaid contest.I Greet every body wey carri dia time read dis post. My body dey sweet me now as i dey write so, i no believe say me…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoPidgin ProverbInterpretation No matter how fast is the back tyre it can't overtake the front tyres I believe say i correct for…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years ago@surpassinggoogle ask Who i be?? : No tallent, as everybody na winner.My people! I no sabi wia i go start from as i still be new comer for hia, and i still dey learn am small small. My…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years agoAfrica Na Black and Black Na Original[na me camera dis picture with my fone] All wetin we dey do, we dey do am with joy. No matter any condition wey we…ionlyspeakpidgin (47)in #pidgin-english • 7 years ago@ionlyspeakpidgin wan introduce him self.I greet all of una wey dey read dis post now as i dey write am. My steemit name na @ionlyspeakpidgin, na Nigeria i…