Africa Na Black and Black Na Original

in #pidgin-english7 years ago (edited)

20171008_165312.jpg20171008_165409.jpg
[na me camera dis picture with my fone]

All wetin we dey do, we dey do am with joy.
No matter any condition wey we dey, we dey sustain am.
We no too dey depend.
Na From pikin our creative dey start, we dey build toy without support.
We dey learn thinx the hard way, and we still no dey cary last.

Upvote am if i no lie

Resteem am if you b africa

dey follow me if you like me

Make we steem am

Sort:  

Congratulations @ionlyspeakpidgin! You have completed some achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of comments

Click on any badge to view your own Board of Honor on SteemitBoard.
For more information about SteemitBoard, click here

If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

By upvoting this notification, you can help all Steemit users. Learn how here!

Baba, I gabdun your tori.

No matter any condition wey we dey, we dey sustain am.
We no too dey depend.
Na From pikin our creative dey start, we dey build toy without support.

As per real naija, I dey your side.

You be tru-tru naija pickin, ur head dey dia

Hello @ionlyspeakpidgin

I am amazed at you level of originality. Welcome to this platform.

I see you created your own tag.

Read this post and join Bluewaves if you want to go through Mentorship

@ogochukwu

okay my bros, make i go check am

Dude is the most unique of them all🙌💯

Dey steem dey go

Congratulations @ionlyspeakpidgin! You have completed some achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of upvotes

Click on any badge to view your own Board of Honor on SteemitBoard.
For more information about SteemitBoard, click here

If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

By upvoting this notification, you can help all Steemit users. Learn how here!

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 54414.30
ETH 2295.54
USDT 1.00
SBD 2.30