Sort:  
 2 years ago 

@wase1234, time wey you post di post show sey sleep be dey your eye lol. Tell me, na who be di distract you hahahahah. I rest my case

 2 years ago 

How you ask like say you know so 😂, sleep be really dey my eye.

 2 years ago (edited)

Yesterday be na Sunday, dat mean you be dey soiriee noh. By the way, you came for house which time?

 2 years ago (edited)

Wuside my kind dey for soiree 🤲. I be dey curate the whole morning. Then as soon as I drop curation I start proff English sotey night, the now I stop proff creat that diary game. So the tiredness be really dey.

 2 years ago 

hahahahahaha, your kind na correct one for soiree oooh. Ashai for work, I see how you full your day with work.

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 57962.42
ETH 3050.85
USDT 1.00
SBD 2.25