NIGER HERE I COME

in #spreadthemsg6 years ago

I hope say you understand pidgin English..
Because nah we dey speak for here...
e no easy to plenty pass for Africa bcos who do anyhow go see anyhow..
All man dey hustle for the jungle...
stand well well make you no fall yakata...
Some people say all way nah way but I think some way nah waste....
Happy weekend though, but no forget say ....mondays no dey smile....
20180722_123851.png
Bad as e bad every man still dey try to suvive, with the hope say one day e go better20180722_123638.png ..
Just like cattle wey dey chop grass, every day by day men dey fall out go hustle when night reach them take cover.
20180722_123517.png
our leaders only remember say youths dey exist when election time reach..
20180728_142449.png
Still on still, men still dey smile dey celebrate bithday ....
20180728_143114.png
Boko haram, abeg make unah no bomb our remaining bithday cake !!
20180728_142412.png.
I go stop for here bcos my phone want off, light no dey to charge last night...
20180728_142335.png
This nah wetin men dey face for 9ja....

Sort:  

Come to think of it , you didnt paint the brighter side of Niger , only the woes that not fair enough

This what an average Nigerian is passing through right now..and I am clamouring for change.

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 55758.52
ETH 2348.78
USDT 1.00
SBD 2.31