You are viewing a single comment's thread from:
RE: What I learnt For The Week 16: Wearable Electric Skateboard, Plastic-Eating Wax Worm, Philophobia, Green-Blooded Skink, Sleeping-Beauty Syndrome
But abeg, pesin wey no sabi skate nko? Shey E no go fall?
U no fit skate u wan ride dis kind tin? No be die be dat? I'm kidding.
Thanks man
Lol, I can actually skate, I'm just asking if that's integrated into it
Na rough play be that one