My entry for Naija pidgin ; introducing block button on steemit

in #npc7 years ago

Me i feel say e go make sense well well if dem introduce block bottons for steemit cos some yama yama people just dey to dey mess up niggas anyhow for comment box. If d block button don dey in play, e go reduce how some people dey use words nd insult people. E go even help control and regulate wetin de happen here.
These thing go mk those wey dey plan to enter this steemit level go dey get some kind fear say make dem no go dey block dem anyhow. So me i think say to introduce these button Na better idea for steemit
image

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 62952.72
ETH 2429.38
USDT 1.00
SBD 2.56