You are viewing a single comment's thread from:
RE: [NAIJA PIDGIN CHALLENGE] D BETTER PIPU FOR STEEMIT DON CHANGE MY LIFE
Shwooooo make una con see o,
Warri don enter steemit fa, buh na only naija pipu go fit decode dis wan o.
E be like say wan afrikan country sef dey use pidgin but i no remember d wan make i no go degrace myself.
See as my bele dey sweet for this post ehn, na to resteem am kia kia
@kaynosh hahahahahhahaaaha Abeg write your own o. Yes o na Naija peeps naim get this thread. Lol you fit check other pipu own for npc. Just click the tag lol