npc @ogoowinner. Block buttons

in #npc7 years ago

Na beta tin as we dey talk say make dem introduce block bottons for steemit cos some people just dey to dey reason person anyhow for comment box. If d block button don dey in play, e go reduce how some people dey use words nd insult people. E go even help control and regulate activities for here.
The only tin wey I just dey reason be say those wey dey aspire to gather enter this steemit level go dey get some kind fear say make dem no go dey block dem anyhow. On the long run sha oo, I feel say the merits say make steemit introduce block buttons bokun pass make dem no introduce am.
images (2).jpeg

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 56714.19
ETH 2341.70
USDT 1.00
SBD 2.37