My pidgin torey contest - steemit

in #npc7 years ago

C360_2018-01-14-07-43-07-236.jpg
My people I hail una ooo. Na wetin steemit don do me na him i talk say make i yahn una. Even tho na low pay I still dey get. I no vex and I no go retire. Steemit donchange my life gidigba. C360_2018-01-14-09-13-51-401.jpg Ever since I don join steemit the thing just dey do me like say make I dey read and write everytime.

The funny part be say I no stop to they write even tho I no dey post every time. Even before I start to dey earn I don they talk am to my friends and family.
C360_2018-01-14-07-42-42-371.jpg
Steemit don make me have this special love for people chaii the love too much. Anywhere I go na xoxo steemit I go dey gist.

I don turn envangelist finish for this matter, na like gospel i cum dey handle am. The thing cum be like say if i no talk am people no go enter heaven. Lmaoooo
C360_2018-01-14-09-16-40-626.jpg
Thanks to @ogoowinner wey bring this matter and thanks to @adejoke16 wey tell me say make I put mouth for this matter I hail you ooo my sister.
Na my pigin Torey be this ooo hope una enjoy am.
Please don't mind my pigin spellings. I just say make I try. Thanks for reading.

Sort:  

Your pigin no that bad. You try small. Nice one

Lol thanks bro. Sure you understand

I read these pidgins and i couldn't help but laugh. You did well jare. You are such a beauty! Yes, i spotted that in the midst of your plenty pidgin.

Awww thank you my brother.

Anytime. 😊

this one na pigeon oo.no be pidgin. looooooooooooooool. ogbiyanju

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 57975.44
ETH 2289.64
USDT 1.00
SBD 2.46