You are viewing a single comment's thread from:
RE: my pikin papa wan kill me make una help.
Na wa. Na this one make wey Dem dey talk say make we open eyes choose well before we friend anybody. Human beings nowadays dey do wetin dey break person heart. You give woman Belle come want force am do abortion later you kidnap pikin on top. Make she go police station go report o because her life fit dey in danger.
Na true talk o my sister the matter strong make she just go police station go report
Wawu..na wa o