Appics to the world. This one na for our naijapidgin Lingua Franca

in #naijapidgin6 years ago (edited)

IMG_20180406_225757.png

This is going to be in a pidgin English in order to talk to my fellow Nigerians and other Africans that can relate to pidgin English.

For some of una wey never sabi about the new level thing wey don land now on social media wey we got take make money aside steemit na @appics oh! founded by @sirwinchester and the man very handsome person wet sabi business very well so tay so tay so tay after he make money for bitcoin and don work for many people he come talk say him want wetin him fit event wey fit dey give am money too and happiness together na hin him and @ned the person wey be among the founders of @steemit join head together to come about a new idea wey fit give us money. I dey very happy say this one want start from my koro koro eye so and he no go be like steemit weyeperson just try hustle one or two things just to get upvote but na so so war like WWII so. @Appics na App wey go fit allow us around the globe to fit gum body together and make money, share our thought and buy wetin we go fit buy once we get the coin wey dem dey call 'XAP' just like LTC, BTC, SBD etc.

IMG_20180405_204911.jpg

Round B of our APPICS ICO don start oh!

Now, Investors fit join the token sale and enjoy the ogbonge bonus of 10% with the lowest money of $2500.

Round B of our APPICS ICO has just started!
Now, Investors can join the tokensale and enjoy 10% Bonus with a minimum investment of $2500.
IMG_20180406_234039.png

How fit to take participate in the ICO

Visit ico.appics.com, go create an account with them with your email and verify the account from your mail.
For your account dashboard, make you click on the "KYC" tab and upload your very very personal verification documents.
Make you con click on the "invest" Tab and pick which type of money you want take pay wey dey there say you fit take pay with.
And for there, you see am to to to guide wey dey there every payment method
Make you con send the displayed amount of the tokens "XAP" to the generated address wey you see there.
Submit your ERC20 compatible wallet wey you fit take collect the tokens!
Round B, go end on April11, and presently offers investors an exclusive 10% bonus!
IMG_20180406_091012_419.jpg

Invest now make you no go cry later because delay dey dangerous oh! Me know say with this ogbonge appics ehn! We go all hammer once we dey among the early adopter of the App.

DQmajKEYQEa2UB8mWFQc6SuARn6WDpx2NQWcpkgWDeBnskY_1680x8400.jpeg

Na the breakdown of the pre-sale I put the photo for up so make una see how them go take share their token to everybody wey sign up, invest and participate for their ico too.

For more informations, make una check down

Appics Website

Appics Twitter

Appics Facebook

Appics Instagram

Appics Steemit

DQmZy4TPXv7o7rA2UdiTdRA1sHJhUHgAfGNFTcU1BHstkGq.gif

U5drMhD2zacbKZ3ReRvoMTTkF6oaWVE.gif

Sort:  

Damn man this is a cool post.
I really enjoyed reading it in such a tongue.

It's almost like time travel.
I heard it all in the voice of...

tumblr_lxqvrenADd1qbami0o1_500.jpg

You are really doing much to spread the word of Appics.
Well done to you man and hope you find your respectful place on the platform.

Thank you man. I just have to do the promotion so that appics can be beneficial to most of us all before it moon too.

Omo you don try translate this thing ooo
The thing just de do me like you sidon near me de yarn me the thing
Kudos man.

Wow I have never seen that naijapidgin Lingua Franca. Truly amazing! I thought Esperanto could serve as an international language for all. But as languages are bound to power and money it will stay a minority language for likeminded brothers and sisters.
Good luck with your App project!

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.14
JST 0.030
BTC 67408.93
ETH 3491.49
USDT 1.00
SBD 2.70