You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?

in #naijapidgin โ€ข 6 years ago (edited)

Stevenson7 don show, oooh make una clear road, oya clear road for the boss ๐Ÿ˜๐Ÿ˜.
Abeg ooh na joke ooh, abi confam minnow ๐Ÿ˜.

  1. Chaiii, he no get plenty thing wey day sweet me for belle, but this one day among. The naijapidgin community na way of promoting we own language, the one wey we like to day speak well, wetin make me like the naija pidgin be say na the first of hin kind and na one language wey I day like speak, naim con still enter Steemit so, I no fit happy, all the Opie pie pie pie [english] grammar wey me day yarn for here don taya me walai ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜.
    2.as the community day so, everything day campe, me been still day reason say the community fit day do promotion of best pidgin post abi that kind thing ๐Ÿ˜.
    Na for mama @ogoowinner forum naim I for hear this beta ooooh
  2. As he day be so eehn, everything day well ooh, everywhere good as he day be so, but I for still like make he no only be for naija ooh, be like Ghana and some kind African country day speak pidgin that year na ๐Ÿ˜€.
    4.IMG_-z6ai2z.jpg

Anyways my name as he day for my blog na Onyejekwe Chukwuebuka Steven but for Steemit na Stevenson, na me just carry the name as autocorrect for my handset suggest am for me so๐Ÿ˜, na Anambra pikin I be.

Sort: ย 

This na my correct guy. Nothing do you

Boss prince thanks alot ๐Ÿ™‚๐Ÿ™‚

I dey feel you ooo

Thanks boss, I day hail๐Ÿ™Œ

Stevo you na correct guy nah

Boss ikechi, I day hail ooh ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ

I hail too. To write pidgin hard pass to speak am o

My guy, no make me bite tongue as I dey try speak this pidgin o.

You set wells sha
But your face con do one kind sha

You smoke ๐Ÿ˜‚
Na me and you day ooh

Suny bro, this your pose no be here ooo

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, you love abi ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ย 6 years agoย (edited)

E set sha o.. I bin tell you say na ur face be this you con dey deny am.
Now wer you Don see 10sbd you Don carry am put..
carry go sha.
#ugly boy

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, he fine pass your own

Smh .. so yhu dey use fake name

Sharap phoool๐Ÿ™‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

See as him keep face like monkey

You love the face like that na abi you no go talk true๐Ÿ˜

Da bros u tight for diz corner, see as de tin Jx de flow for ur mouth lyk tap.. Collect one kposa.. I dab for u

Congratulations in advance

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 54357.85
ETH 2282.80
USDT 1.00
SBD 2.31