You are viewing a single comment's thread from:
RE: my pikin papa wan kill me make una help.
This one na garri pass water, no bi water pass garri.
I no even know wetin to talk, i no understand.
Na only God fit help her oo
This one na garri pass water, no bi water pass garri.
I no even know wetin to talk, i no understand.
Na only God fit help her oo
No be small water don pass garri
God go true true help her