You are viewing a single comment's thread from:

RE: Gratitude: Talk Watin make you de Grateful this Year

Una good morning everyone. Me I dey grateful for many things oo

  • I dey grateful for my life-I dey sleep and dey wake up everyday,my mate don sleep the kain sleep wey i dey sleep but don meet themselves for grave,some dey yaba as psychatric patient,but me I thank God

  • I thank God for my families

  • I thank God for the woman I dey become

  • I thank God say I join steemit at the right time

  • I bin dey thank God too say I join @naijapidgin

Pipu wey dey here na sweet and friendly. I just thank God say this steemit na better place to be

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 62102.06
ETH 2415.08
USDT 1.00
SBD 2.49