Naijapidgin Sunday contest

in #naijapidgin6 years ago

Happy Sunday better people. Yes o, week don end and another week don start again. How una dey? Make una go church o today, if you be Muslim well una dey fast so we know say una must to pray.

Okay wetin we get for una today? We don carry our crazy dressing contest come again. Hahahahaha unah still remember abi? The last time @rosyblessing give una race with her tomboy dressing. Make we see who go challenge her today again.
FB_IMG_15267973784411491.jpg
Anything crazy

Oya e simple, just dress crazy dressing snap am drop am here for d comment section. No need to bring people come upvote you. If you want reesteem because you love us no wahala but e no dey compulsory.

This contest go end by 6pm so if you drop picture after 6pm na OYO be your case. Last last we go go discord select who the winner be.

Wetin the person go win? Make I Neva talk am yet. Oya wetin you dey wait for, carry go jor.

Oya join us for discord for here

Na @zizymena bring this one come and na @oliverwilliams come post am.

Na @mittymartz design our avatar.
IMG_20180215_155325_695.jpg

Una Happy Sunday o.

Sort:  

IMG_20180520_081703_904.JPG

Well this is me after church

Knack am!!!!!!!
IMG_20180520_145150_857.JPG

Omo see my crazy pishoh for naijapidgin. U wan try am.

PhotoGrid_1526817679894.jpg

Thinking of what next to put on to complete the dressing.

I hail una o,i just jump comot for bed go snap my crazy dressing. This one dey interesting o

IMG_20180520_161239.jpg

IMG_20170716_102800.jpg

See me in church, abeg i no try, sunday school pikin.......Lol

Na me be dis for church today oooo
IMG_20180304_111442.jpg

Na my own entry be this oo.
They say make i go forest i go see sbd, na so i carry binoculars dey search for sbd and steem oo
[U5dsS1
IMG-20180507-WA0013.jpg
I greet all of una weldon oo

Oya, chop kiss
image

Coin Marketplace

STEEM 0.21
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 66847.77
ETH 3497.61
USDT 1.00
SBD 2.89