@NAIJAPIDGIN hotseat with @amec
My pipu, my pipu, hw una dey, hw una dey take enjoy this weekend.
I know say na church things dey load for we Christians house and NASFAT for our fellow Muslim brodas place.
Make una sha dey gbadun dey go.
Before we waka go today's mata, make we first riddle out this surf:
D kind argument wey throw up for my room dis morning be say ; For naija here wey we dey, which day dey start our week?
If na Monday or na Sunday make una give moderate proof in d comment zone for jez 0.5 steem to a lucky winner from @horlaide.
Gbam!
As una don dey smell say na @amec we wan host for we show today, well it go be as it dey be nooni
@amec na one kain ogbonge male steemit icon wey we get for naija here. He's a lover of cryptocurrency as my fellow brodas talk am.
Source
Make you just follow us come we discord channel were e d happen and no forget to arrange your question for her too.
You no suppose miss am o I promise you say d show go hot die, as for me I dey dere live.
Come meet @amec for discord this evening, insha care he no go disappoint you.
Time: 8.00 PM
Venue : @naijapidgin discord https://discord.gg/XSFyfPJ
Na @horlaide carry dis post come for @naijapidgin
No forget say may una comment for d contest wey dey above.
Abeg make una no rebroadcast am bcos say na automatic disqualification, and meant for pipu wey dey visit @naijapidgin blog.
Na @mittymartz design dis avarta
Congratulations, your post had been chosen by curators of eSteem Encouragement program. Feel free to join and reach us via Discord channel if you have any questions or would like to contribute.
Thank you for using eSteem
CREATING YOUR PROFILE IS EASY! JUST FOLLOW THE STEPS HERE ☜(ˆ▿ˆc)
You can trade your earned credstars for SBD!