Hotseat with @sweetestglo-eu

in #naijapidgin7 years ago (edited)

_20180603_085748.JPG
Image from WhatsApp

Una good morning o my country people hope say una flex the weekend,today na the first Sunday of the month and I dey wish una a happy Sunday as we know last week instead of our normal Sunday Sunday contest we do hotseat where we interview one ogbonge steemian @tojukaka and we happy say e honour our invitation today na another hotseat and na one fine woman,me I no fit wait make time reach sef her name na @sweetestglo-eu na she wan sidon for our hotseat today so if una get any questions for her and like to know her make una come our naijapidgin discord channel this night time 8:00pm

Venue discord channel

and if una wan still know her make una visit her blog www.steemit.com/@
sweetestglo-eu make una no miss this opportunity o

Na @rosyblessing bring this one come

nah @mittymartz give us dis fine avarta

IMG_20180215_155325_695.jpg

Sort:  

Steemit too get fine fine women sha..... I no go miss the discussion for we discord channel, I go like ask her many many questions, like how she manage fine like this.

Lol, I will be anticipating her reply to your question.

Wawuu, i no fit miss this one. Na my sweetie be dat.

I hope my Network will not do me strong thing. I shall be available

Coin Marketplace

STEEM 0.15
TRX 0.23
JST 0.032
BTC 87880.32
ETH 2431.51
USDT 1.00
SBD 0.69