To plan ahead no be bad thing

in #naijapidgin6 years ago

Hello we country people I hail thee. Una know say na here we dey always talk true how we suppose to dey live life make things no too hard for us.

OK, me and you know say fate or destiny still get how e dey take control people lives no matter wetin dem do.

But planning ahead of time dey help too o. Because if you get only one thousand naira now eh, person wey dey plan ahead of time go carry the money, go market buy different food stuff dem manage him life. But person wey no dey think about tomorrow go just carry the money go straight to restaurant go enjoy himself then go hungry for the rest of the week.

But person wey get sense pass all of them go carry the money go start business. Even if na selling pure water business, him go start am like that.

How una see this matter? Una Weldon o!

Sort:  

Dear friend, you do not appear to be following @wafrica. Follow @wafrica to get a valuable upvote on your quality post!

Congratulations @iamhumbled! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

You received more than 500 upvotes. Your next target is to reach 1000 upvotes.

Click here to view your Board of Honor
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Do not miss the last post from @steemitboard:

SteemitBoard notifications improved

Support SteemitBoard's project! Vote for its witness and get one more award!

Coin Marketplace

STEEM 0.21
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 67167.83
ETH 3499.47
USDT 1.00
SBD 2.81