You are viewing a single comment's thread from:
RE: Where To Be Away From Your Computer Creating Blog Posts; Hanging Out With A Good Friend
Why you no dance well na. Anyway, i know you did a good one
Why you no dance well na. Anyway, i know you did a good one
Ah, @ceepee, I no sabi dance that kain oyibo slow dance wey dem dey hold the woman for waist. Hahahaaa...I try dance am my own way sha . Thanks for stopping by, sister.