Sort:  
 4 years ago 

Hahahahahah na igbo girl oooo

Me too they eye her abeg I they hear Igbo language oooo free her for me.

King cent na first tok am ooo👂👂

 4 years ago 

Free the Barney abeg. Remember you don't understand Igbo language

I go learn....na linguistics I do for secondary School

 4 years ago 

Hahahahahahahah

Who unna dey eye abi make I also bring my eyes . 😋😁😁😁😂

 4 years ago 

No, no near oooo remember you they wear eye glass

 4 years ago 

Really @kingcent. So you can understand a little of igbo? Thats impressive

 4 years ago 

I do I'm from Ikweree so the language is similar

@olabillions be careful ooo.
Dont come and spoil show for me with your billions o

Coin Marketplace

STEEM 0.15
TRX 0.16
JST 0.028
BTC 68588.91
ETH 2458.42
USDT 1.00
SBD 2.35