The Begging Drill : A Freewrite

in #freewritelast month

abeg, if your club don lose today, kindly carry your support commot Aston villa back. no come give them bad luck
Good to see Timberland on starting line ups

freewrite.png

Wow Martinez! Saved a certain goal
Yeah Zini is a beaut on the ball, but this Timber indeed an upgrade on Zini
Wetin dey happen to this Villa players na. Falling down on their own
It's ur field, is it too slippery for u?
Something still wrong with this Martinelli sha
Wtf
This Gabriel ehn, Gabriel!
Miss of the season is opon us
see watkins just deny me better happiness
See Gabriel abeg🤕
Ge wey Arsenal dey control, Gabriel just wan spoil . Hor
Nico vs Yal
Ha
Lol
See chance na
Abeg o, una calm down o
Saliba don dey learn some theatrics from his partner Gabriel
Look at that scary Odegaard face. Is he sick?
It's just the shear hardwork he puts in behind the scenes.
I won't be surprised It's only vegetables he eats
From a neutrals point of view, this is top notch football on display.

Mature football from both tes. Skill, intelligence, possession, counter, everything at just the right time with quality.

And Arsenal, these are young players playing with a -yr old player kind of composure!
Hmmn Partey, u don dey old o
Barcelona in front
Brilliant finish
My boy!
Willis u tif
Omo! Rogers dey cook Partey Rice for midfield. Everybody dey collect portion
Yal will disturb the world of football for real
No more big man bro
U looseguard u collect na in dey soccer now
Walahi.. those young bloods no come play.. collect your portion and rest nii

Coin Marketplace

STEEM 0.21
TRX 0.20
JST 0.034
BTC 97180.31
ETH 3331.80
USDT 1.00
SBD 3.02