Plymouth to beat them
But that he can do k for gig instead of k
SEBI at least he should reply chat
See yeye talk
But it's possible for Plymouth to beat them
Who gets another data plug here
For this football e get something wey fit happen excluding arsenal not winning chpions league
Benfica go worry Barcelona small ooo
How much u go pay ?
You suppose go join boko har fight
And he bece a dangerous Arsenal age-grade coach.
Who remember Rsey anytime he scores someone dies
This one useless oh
A sticker that has become my most hated I think.
FC wey de in-between I just wonder their points and goals
E dangerous pass V x phase x Htz
Nobody even post conference league draws
oshey prophet of doom
U moving from nd to th within a month with your battalions squad depth. And your coach complaining of fatigue 😎
After signing players from Mi market, u come dey dash them out
I sha see say my cd dey cut anyhow this daysb
LoL u staying second for consecutive seasons should be another wonders of football, next time you'd be added up there let people read and laugh/wonder
They call mi Nigga Raw sir
Jagiellonia na te
Na people wey jowi Zaza fc de play bdis?
Una come talk say make blom blom boy no dey score anyhow
I don't do sporty again brr
Taking months break brr
Them go beat all of them hands down
Sporty condoms
Na why de cut
Anything Sporty must cut