Supposing Club
Arteta dey always crase
Why must he use such midfield
A match were u can have reasons to rest Raya. Someone can even bench Odegaard for Trossard, to rest him small.
Arteta didn't go with the above.
Only weak thing I see in that line-up is Jorginho.
If u can't win a match just bcos Partey is missing, you are shame.
That line up is fine for the business at hand.
How much have kroenke spent since Arteta came
We all know Arsenal owners mad
But since the son dey involve
Changes don dey big time
Come lock group just to prove point
Same board something close to that m asked for mudryk when Arteta really pushed for am
Even havertz.
Some fans no get head abeg
U dey answer them
Even this Merino,Na Arteta push for am
Bruno Fernandes can be funny sometimes
Shey Arteta no wan buy attacker
Jesus lasted more than expected
Bro, na spectator I be like this oo
Club wey suppose busy for market like this just keep mute
Na from that first tackle e don get injury
But he wan form hard man
They say no option for market
Where Arsenal buy Martinelli from again?
Until Chelsea or man utd players is available
Corner wer i play see watin this ones they do
I switched mine squeeze face sha
Bro, can't kill myself oo