Still Cooking
I know na... unlike that Chelsea fan up there wey dey try to console himself
No be console u sef wan go do with beer?
If you know AIT road uno go dey talk this one. Oh sorry you dey ekiti
keep typing long epistles about people’s clubs and players. Arsenal isn’t worth writing about again, ba?
Bro, see us online now but one certain club always dey online when they score and win.. lose like this, dey are off.
You noticed say for matches now stats and forwarded messages don stop
Convert this Respect to pts and share between Chelsea And Arsenal
Eya...see Wetin squad depth dey talk
U dey laff wetin Pep recommend. U nor dey fear?
Enzo Maresca de actually behave like he has just players
That FPL just de mess me up.
I hold Mbeumo, Isak, and Haaland for weeks, all of them no fit score. I remove them all, them begin perform
I missed that part pls.
Na the yellow make dem bench Nwaneri? Fullllll
Chief chef cooking himself and his rival
By June dollar to hit . Fuel price to hit
Beautiful Thomas Partey, the one I enjoyed the most today.
Where did you get this? Lmao
Mutual cooking in a unisex Kitchen
Which club he Barnabas wey Barca beat so
Let me know the next set of players you need to remove