Never Worst Reach

in #blog17 days ago

Corperengine go too collect
Home and away na flogging like person wey thief
Pablo boys opponent 😀
Na the league wey arsenal suppose dey be this
Make them win European trophy
Til they bottle for quarter finals
No ever trust European orphans
U forget wetin dey carry Man utd eyes see for chpions league
Person wey swear for arsenal don die
Shey man u come be Chelsea?
Best te in conference league
I see what you're doing sir 😎😀
They will actually win that league
Unless if football happens
But percent sure they will win
If na arsenal now I for say percent
If arsenal dey lead zero for final I no fit carry them straight win
E dey always happen now... Nobody believe wetin Man city dey pass through now
At least
Stoppet


image.png
Source

E never worst reach lik that
Na in them never win any major trophy for decades
U think say man u ready to progress?
They are the most successful regressive te in PL right now
Unlike some wey no fit prosper but still dey hope say one day na one day
U get anger issues with arsenal, why?

Coin Marketplace

STEEM 0.13
TRX 0.23
JST 0.031
BTC 81258.70
ETH 2037.34
USDT 1.00
SBD 0.86