It's Saturday Bro
Can u tell us what Arsenal is playing for this season? Title race?
Club wey dey top arsenal with points and dey calculate how to catch Liverpool... Come dey preach about humbleness
Answer my question, no dodge h
You are not forcing things... I hear you o
Turn on your location first
Playing for fun since Chelsea is dia to mark attendance
I never lost my pin o...e no too small for your muscle
Brighton have been losing matches.. So they are putting in everything
I expected the ge to be tough actually
Ur club bottle the league, now Liverpool is even way ahead of you. Which project Arteta dey use years build
I not interested in this
I just achieved BSC in cooking
Call ur manager make e comot h
Liverpool
Congratulations
We haven't spent bn sir
Hope you know
Where una wan see h, una too poor
Arsenal are happy with a draw
Omoh, today no work and arteta fuck up well
Come back here
Where do u think u are going to
Yeah... E Sabi fuck up now like ancelloti
But the match sweet cuz they wan kill Arsenal
Lol ..there's life after football....it's Saturday bro Arsenal is like a student who sees his result and be like “the lecturer gave me “C”
Tosynemuch Arsenal is a near success victory club
When them go embarrass man United?
If you like to f